Una good morning my country people how una body dey for this our ogbonge weather as our pipo dey call am weather for two.
Today na Wednesday we for naijapidgin salute una well today we don bring another interesting tori come jam una this morning.
The mata wey we carry come na about one pastor o wey e name be pastor Andrew ejimadu this man news don cover everywhere for social media according to report this pastor collect one of him member handbag e comot everything wey dey inside come start to dey vomit money put inside, I dey tell una say since them born me I never see this kin wonder before.
One of the twitter users talk say biblically miracles na for unbelievers to believe but as e be say people for church don already accept Jesus then wetin them need na teaching and preaching only, the mata still dey surprise me.
Abeg my people how una see this one una believe say this one na pastor or magician make we see una comments.
Na bring this tori come knack una.
If you like what the community is doing and would like to support us,
Please follow our trail via
Or delegate SP to .
We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows
Join our discord severs for fun, interactions and voice shows VIA
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.
On
discord channel, a lot of variety shows and lectures are ON
- Every Tuesdays we have real life issues with
- Every Wednesdays are unavoidable lectures
- Every Thursday we have relationship talk with
- Fridays is our well known ameebo center by
- Sundays is always variety night show by
and
.
- Same Sunday we have our
hotseat ( featuring some well known steemians)
You ought no to miss any of our programs.
TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
|
|
|
|
|
|