E go better, e go better things dey bad dey grow more and more. In fact ein don turn worst.
When we join crypto new new dem just dey give us hope say we go buy Lamborghini one day. But wetin we dey see now, me I no understand am at all.
My brothers and sister. No turn yourself to sidon look wey just dey look like locozade wey dey wait make ein better. E go better for you to help yourself anyhow wey you fit do am.
Una doh o!