hello everyone! glad to be here, please pardon me I flow more in English than in pidgin. I just got to know about this platform by my friends.
well my name na Goodnews but nickname be Geeteeth based on Akwa ibom, Ibiono Ibom local Government. I'm the first child with family of three.
The thing well I like most na dancing, if you sabi any celebration wey dey, abey call ππme cus i dey kampe. the food wey i like na Afang soup,spaghetti,ekpang nkukwu, otoi mboro, cereals, rice&stew, and pepper soup rice. all those food wey I mention I don't joke with it πππ cus i like am well well.
I like writing poem, stories both fiction and non fiction etc
I like listening to music
My best color na blue.
E be like say, i dey talk too much, well as time goes you will sabi me well.
I hope to relate well in this community.
thank you and God bless you all
stay safe
much loveπππ
byeeee.