How una dey my people, I believe say all of una dey kampe?
The tori wey I bin dey yarn for today video be say, I bin shortlist five (5) authors (i.e. Content creators) wey dey post their content on top Hive wey me like well well. That is to say, na them be my favourite. Although, all the people wey me pick na naija blood. Inside this same video too, I also bin hail one of my correct padi wey I like im work too on hive.
All the content creators wey bin dey my pick na;
And the person wey me hail for this video na
Make you watch my video to sabi which kind of contents all dis authors dey create and why me bin like dem.
Link To Blog In English: [ENGLISH VERSION]: Some Of My Favourite Authors (Nigerians)
...
ME TROWAY SLUTE
▶️ 3Speak