Hello everyone welcome to my blog and to another beautiful week of hive open mic week 275. I am , and I will be presenting my original song together with my brother titled Loner.
I want to appreciate each and every single one of you in this group, for the love and support. and also big thanks to and
for everything, I really do appreciate u guys and I pray that God will continue to see us through as always amen.
VERSE 1
attention I beat my chest
cause na only me dey wipe my tears
say na only me dey face this shit
so a why me I no go beat my chest
I dey my lane
cause nobody fit to give me peace
and na only me the face this shit
so why me I no go beat my chestagain o
I don try for there matter oh
when I come broke they no border
say the boy come from dey gutter
now hustle going further oh
I no send there father
if them wan talk na there matter
give me chance make burn Dem all
burn
CHORUS
Any bad man I delete
In this my life I been leading
Only my parent believe in me
That I will be someone one day………. X2
VERSE 2
Wake up in the morning then I take off ooh
Pray to jah way be my maker ooh
Hustling steady nonstop ooh
Cause the boy no like long talk ooh
Wetin the worry you
Facing my fears like a worrior
I no Dey play when I am serious
Chasing my dreams making billions
attention I beat my chest
cause na only me dey wipe my tears
say na only me dey face this shit
so a why me I no go beat my chest
I dey my lane
cause nobody fit to give me peace
and na only me the face this shit
so why me I no go beat my chestagain o
I don try for there matter oh
when I come broke they no border
say the boy come from dey gutter
now hustle going further oh
I no send there father
if them wan talk na there matter
give me chance make burn Dem all
burn
CHORUS
Any bad man I delete
In this my life I been leading
Only my parent believe in me
That I will be someone one day………. X2
▶️ 3Speak