"Hi guys!
I'm glad to post my entry for this week with a guitar cover to match the theme of 'my second language.' and also congratulations to all the last week winners.
This time, I’m bringing you a special rendition: a blend of Joeboy (Baby) and Fireboy(Jealous)
I hope you enjoy this one!"
What I fit do to get your love?
Girl I don give you all I got but it's not enough for you
Shey you fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you
Weytin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare, wole
Weytin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Weytin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Weytin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh
Just one taste and am wanting more shodi
Wetin you give me is not enough oo
You know say me I no wan fall in love shodi yeh
But wetin you give me is not enough o
Oh baby, am getting jealous
Don't wanna see you with anybody o
Am getting jealous already o
Am getting jealous, don't wanna see you with anybody o
Am getting jealous already o
(Already o)
Am getting addicted odo o
Am getting addicted oh baby
Am getting addicted odo o
Am getting addicted to you
Said am getting addicted odo o
Am getting addicted oh baby
Am getting addicted odo o
Am getting addicted to you
What have you done to me?
Abena you got me chasing after you
What have you done to me o?
Got me chasing after you
What have you done to me eh?
Abena you got me chasing after you
What have you done to me o?
Got me chasing after you