IF YOU CAN DANCE WHILE WATCHING PLS DO ...Pardon Me ..Im a bad dancer ππ€¦π
Happy New Week Great Peeps
its so good to be back this week
This week i will be doing a Gospel Afro Fussion Title DANCE FOR THE LORD
Stay blessed and Enjoy
Big shout-out to our judges
@Lordbutterfly
LYRICS
DANCE FOR THE LORD
INTRO
if your still sitting down your on a long thing
CHORUS
Dance For The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Let Me See Dance The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Dance For The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Let Me See Dance The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
RAP VERSE 1
As I Dey Work I Dey Pray
Blessing Coming Through My Way Everyday
Enemies Been Dey Pray Make I Fail
Dem Just Dey Wonder How
The Lord Dey Cover And Guide Me
I No Dey Use My Father Play
Cause I Promise I'll Never Go Astray
Catalog Of My Life Dey Him Hand
I Will Celebrate With Every Of My Chance
Nobody Can Count
The Mercy Wey Him Show Me
Miracle He Perform No Be Story
Reality Be Say He's Our Saviour
Bring Peace To The World Is Our Mantle
So We Must Focus
Everytime He Turn Things Around For My Good
Testimony Wey Full My Mouth No Be 2
Why I No Go Praise Him Why I No Go Sing
The Lord Almighty Is Our King So Oya Help Me
CHORUS
Dance For The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Let Me See Dance The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Dance For The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Let Me See Dance The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
RAP VERSE 2
2nd Chance He Gave Me Was Real
Now I Know How To Serve Jesus Feel
Breaking All The Jinx Devil Instill
Writing Up My Name To Fit In His Will
All Those Years I Don Disobey
Scrappin Them Aside Only For My Sake
Pushin Me Ahead To Move And Engage
Myself With All The Lay Down Rules That He Gave
Im So Lucky To Have Him As My Father
Future Without Him E No Go Work
My Body Spirit & Soul Even My Bladder
Blessing Door Wey He Open No Go Lock
Everytime He Turn Things Around For My Good
Testimony Wey Full My Mouth No Be 2
Why I No Go Praise Him Why I No Go Sing
The Lord Almighty Is Our King So Oya Help Me
CHORUS
Dance For The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Let Me See Dance The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Dance For The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
Let Me See Dance The Lord
Charlie Oya Move For The Lord
π€π΅πΆππ―πͺπͺβ€οΈπͺπβ€οΈπ―
PROMOTIONAL VIDEO