Hello vibes i am just a few hours old in hive today but i decided to take part for web3 musiccompetition because of the love and passion i have for music. I will always participate weekly according to the community rules.
Title of the music i am presenting today is your love
I no know wetin I do.
Wey make you love me so daddy.
No be say i too sabi yeah but you love me constantly yeah eh, i no know where i for dey, if no be you the lead the way, your grace and mercy no dey fail lord.
You dey loveme consistently.
Hi hii.
This your love is all i want thus your grace is my warm embrace daddy igbakalamisi iye ehhh