He be like say MTN don de block sim back o
All network dey craze
Enh enh
They don link mine by themselves sha
Oh Saliba back at the races
My own de misbehave o
U don link ??
Na my Etisalat be mumu for like weeks
No network
Then say the ne for my bvn no b him de my sim..sim wey I don de use for over years and I don link bfr
Bvn abi NIN
๐๐๐
Wahala
Arsenal dey mad sha
Na NIN JARE ๐
Boniface don de chop bench since e come bk from Injury last season
Arsenal don see excuse not to buy striker and finalise merino deal ๐ญ๐ญ๐ญ
Because Jesus score..lol
I don't think they are desperate to offload him also.
U gatz find a replacement if u truly are a big club.
This USA ladies just de dribble my babes for this basketball
Norms
But I proud of my babies regardless
Senior dey this shit no matter what
Ah swr
He no go better for this USA. Them get one girl wey tall pass the stadium
E get one shanko wey sabi throw point Wella
I too love that babe
Why dey even paid us with USA self๐๐
Our tall girls for naija na olosho them dey do ๐๐๐
Them for they useful for the country
But our girls gallant Sha I love them ๐ฅฐ
Leave my babe o
No mind those frauds
Na the place wey we go fight be this ooo
U go soon face ur state basketball girls soon
Be warned