GREAT MUSICAL MINDS 🎶 I HAIL YOU ALL 🙌
Yesssso!!!
I twale give all of una for this cabal 🙌🙌🙌🙌
I hope say una bodi dey coooolé
I dey bring una the ogbongé musical event wey go make una dey jolli wella wella
Dis one na Afri-tunes Weekend Event, where we dey gada dey celebrate our African Music.
Greetings to everyone in this wonderful Music Community
I hope you are all doing well.
Once more, I present our lovely Musical Event to you all: AFRI-TUNES WEEKEND EVENT. Where we celebrate our African Music and tunes.
Na 1am here and I wan drop this Highlife relaxation mix 😁 dis wan na wetin Igbo men dey listen to wen dem dey talk about money 😅😅😅 I hope say you go like am.
It is 1am here and I wish to present a Song, a highlife relaxation mix. Very cool for relaxation and Igbo men listen to songs like this when discussing money and business 😅😅😅. I hope you enjoy it.
I played the mix on key Fmaj. And the progression of the song is quite easy. C7 - Fmaj.
HAVE YOU TURNED IN YOUR AFRI-TUNES PRESENTATION FOR THIS WEEKEND????
If yes!!!
WELDONE!!! YOU ARE GREAT 😁👍
IF NO 😪 PLEASE DROP NAAAA!!!
Let us make every Hivean stay glued to their phones on Weekends; smiling, nodding heads, dancing and vibing to the African Tunes.
APPRECIATION
Special thanks to and
for joining me in making this event a reality 💪 Una too much!!!
Shout out to my musical friends especially
,
,
▶️ 3Speak