Hello friends, it's Afrijam again. I greet all of unah and hope the matter on top Naija no too much for your area. The song wey i go sing today the one wey the community select by Moses Bliss "Bigger Everyday". Despite wetin dey happen for economy we see say hope dey so we dey get bigger on a daily basis.
I don dey sing did song te te and i dey happy as i come see say Nah eem we get to sing this Week 50. Follow me abeg make we enter studio together. I go shaa dance small ooo
Bigger Everyday By Moses Bliss
I have Jesus in my Life, I’m Living for his Glory
I’m on Fire Everyday And nothing can stop me
Doesn’t matter what I Face, I am getting Bigger Everyday, Everyday
[Chorus x2]
We getting Bigger Everyday, Bigger Everyday
We getting Bigger Everyday, Bigger Everyday
No Limitations, We’ve Taken Over
We getting Bigger Everyday
[Verse 1]
When we step in the Arena Is a Banger
Silence the Voice of failure We make Success Louder oh
Bigger and bigger, we’re bigger And it’s Realer than Real And we are on Fire
And this is the Life that we Chose, We Balling in the Holy Ghost
Higher we go, We will never stop oh
[Verse 2]
There’s a Spirit that’s Alive in me, The Spirit of the Lord
And it’s taking me to Levels, Me I’ve never been before
I gat Joy like a River, Chopping Life like a Pizza
Cos I’m Bigger, Bigger, I’m Bigger, bigger, bigger yeah
Thank You
▶️ 3Speak