Thank you Jareeey,BTC SBD and STEEM, na another betta example wey i fit take qualify wetin you post, early dis year i been get plenty BTC but i rush sell am out, because i no get mind to invest, now 1 btc dey worth 19,000usd, if i check the history of my bitcoin wallet transaction wey i just spend any how, E go be like make i cry. See sbd and steem now see as them moon. As of last month wey i just dey sell sbd for 250naira now sbd na like 5k for 1 now.
I don learn from dis your post i swear, if to say i invest that time as you talk, By now i for dey chop hot amala. you make sense wella, Who get ear don code wetin you talk.
RE: Save, Invest before you Spend