Ur boy Don show o, d only burlarj for steemit, Anoda me na counterfeit...
d main reason wey make me like naija pidgin na d people wey dey der, jollyment too dey yafunyafun, na everyday dem dey do contest....
i dey see improvement everyday, naija pidgin community dey grow, make una kontinue dey host contest and c wetin go happen within d next two month, no tank me now for the advice, make una tank me later and na
carry me come the community
the tin wey dey pain me be say since I Don dey for dz community, I Neva chop their card before, I Neva chop their sbd, I neVA win something at Al and e dey pepper me for body, there is God oooooo..
RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?