Yu talk better tin my broda. We gats dey epp our fellow brodas even wit d small tin weh we get. We no need get plenty to b4 we epp odas.. Yu yarn well broda.. I giv yu 5 gbosa👊

RE: Make una help others with the little wey una get