I dey on my way dey go house now, I just see this matter for telegram.
For my church , the word wey dey rain na BUT WHY
For my street, the word wey dey rain na WON TI GET E (Dem don catch u)

RE: TRENDING 'WORD'