As u see me so my name na omokaro Fredrick aka for stemit .
- As e be so we only get one easy way of communicating in naija wich na pidgin language so as e come be so for stemit naijapidgin community I too believe say na the best way for stemit Nigeria becos if u check u go see say other countries dy use their own language for blogging dats y naijapidgin go remain d best for naija
- D tin be say dis community need to spread around the world say to say make our stemit brothers may dey abroad to know say naija nor d carry last and may dy also communicate wit d community as well. My oda opinion be say each an every member gat to promote n support d community as well becos e nor easy to blog at all.
na for one group chat nameI for see d correct community
- As for me I like anytin may dey sup for dis community wetin me I believe for na the growth of d community . So up live
4.#baseonlogistic I be Edo pikin for South south
Always on shaku level
RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?