The story tire me. Put eye for water if you want date anybody. The truth be say, i for like hear from the guy before i pass my judgement. But if i take am as you take narrate am, i will tell the girl to sue him papa pikin for court. Make him write an undertaking since the man done dey threaten her.
RE: my pikin papa wan kill me make una help.