All of una weh dey behind as this naijapidgin mata take dey set, me dey roll 4 ground dey hail una o. As we don enta new month so, na mercies n favours Oluwa go use embarass una IJN....
Anyways sha, me no rili gt wetin to yan pass say, e good to join d communuty of beta pple cos beta people go generate better tns...
Carry go
RE: who we be