Naija i dey hail oo
Una wehdone oo
Today we no bring ogbonge topic but na giveaway we wan do
So na small thing
Rules
Resteem the post so that plenty people go see am
Write Short 15 words Sweet steemit moment story
Upvote this post
No English ooooo
Winner go take naijapidgin 2sbd by 9pm GMT+1 today
Thanks to @Onequality, @Infovore and for the constant support