Good morning my country pipo I hail una I believe say everything dey go well for una side.
Today na wednesday and many of us no fit wait for the weekend to come make we for jolly and relax, naijapidgin don bring anoda tori come una dormot and na mata wen all of us need to take serious especially people for Lagos state.
One babe wey her name be bisi ade don come out come tell public about the new method when robbers take dey thief for Lagos and according to her two of her friends don fall victim, she say the people dey pretend as taxi drivers she talk say na sienna motor dem dey use do the operation And na five guys dey dey inside one na driver and the rest four na fake passengers and their victims dey always be babes.
After the babes enter the motor the guys go drive go somewhere con rob them sometimes dem dey rape the girls she say na ojodu berger be their zone and na people wey dey go Victoria island and lekki dem dey like carry, after they rob their victims they go carry them go drop for unknown places, so she don advice people and we now dey create awareness for una to dey careful prayerful and watchful o because this guys fit change location anytime abeg my people how una see this mata wey dey ground so.
If you like what the community is doing and would like to support us,
Please follow our trail via
Or delegate SP to @naijapidgin.i
We are naijapidgin community with a mission to 'Promote and get the fast growing Nigerian community on this network fully engaged in a language they cherish passionately. As well as help minnows
Join our discord severs for fun, interactions and voice shows https://discord.gg/QRZHAnH
We broadcast both in English and pidgin live on discord channels.
On
discord channel, a lot of variety shows and lectures are ON
- Every Tuesdays we have real life issues with
- Every Wednesdays are unavoidable lectures
- Every Thursday we have relationship talk with
- Fridays is our well known ameebo center by
- Sundays is always variety night show by
and
.
- Same Sunday we have our
hotseat ( featuring some well known steemians)
You ought no to miss any of our programs.
TEAM:
The brain behind the running of this great platform remains the wonderful and dedicated personality, one who truly gives their time and best for Nigerians on the blockchain...
|
|
|
|
|
|
|