Wait o make i read wetin you write well.... U say!!....me romeo fight for woman say who die na? You no dey see my name...romeo
Broda see make i nyarn you eh... na only man wey no fine or wey no get money dey think for that level u dey hear me
As far as say pepper dey your pocket wella and you come fine, omo leave am...na babies go dey follow you like flies dey fight upandan for you.
I don nyarn you finish o!
RE: Girl Friend palava