Una babe don show o na my name be
too make sense,na the wey dem dey yarn and the originality na im make me like the community. All of us dey play and we dey free to talk our mind.
Make we tell other people for steemit make dem know about naijapidgin so that the community go grow. Na @Zizymena yarn me about naijapidgin
For now o as I dey new for the community I Neva notice anything wey bad I dey gbadun una.
Na my entry for the contest be dis oo
RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?