Mehn..! I don show, On a 4g level na the Koko be this, even for Steemit make we dey yarn dey go for pidgin , d oyinbo wey I don dey yarn since don Taya me sef, Naija no dey carry last, make for promote our ongbonge languaja for here carry dey go we dey your back, no Kai no lele.
1 naija forever.
I dey fill una, na salute I just dey salute o.
RE: Naijapidgin dey share ten (10) SBD. Where you dey?