I hear say baba presido wey e hand clean well well dey take #86million take cut e hair oooo.
So one bobo wey get salon wey dem dey call 'Hiltonclean barbers' him name na Alfred Umoh talk say make baba show for him end come dey cut hair free so that the money no go dey enter for where we no dey see ooo.
Dem talk say e for beta make dem sofri use that money build primary health centre for Akwa Ibom wey be him place sake of say this government need help, no be small.