This is going to be in a pidgin English in order to talk to my fellow Nigerians and other Africans that can relate to pidgin English.
For some of una wey never sabi about the new level thing wey don land now on social media wey we got take make money aside steemit na oh! founded by
and the man very handsome person wet sabi business very well so tay so tay so tay after he make money for bitcoin and don work for many people he come talk say him want wetin him fit event wey fit dey give am money too and happiness together na hin him and
the person wey be among the founders of
join head together to come about a new idea wey fit give us money. I dey very happy say this one want start from my koro koro eye so and he no go be like steemit weyeperson just try hustle one or two things just to get upvote but na so so war like WWII so. @Appics na App wey go fit allow us around the globe to fit gum body together and make money, share our thought and buy wetin we go fit buy once we get the coin wey dem dey call 'XAP' just like LTC, BTC, SBD etc.
Round B of our APPICS ICO don start oh!
Now, Investors fit join the token sale and enjoy the ogbonge bonus of 10% with the lowest money of $2500.
Round B of our APPICS ICO has just started!
Now, Investors can join the tokensale and enjoy 10% Bonus with a minimum investment of $2500.
How fit to take participate in the ICO
Visit ico.appics.com, go create an account with them with your email and verify the account from your mail.
For your account dashboard, make you click on the "KYC" tab and upload your very very personal verification documents.
Make you con click on the "invest" Tab and pick which type of money you want take pay wey dey there say you fit take pay with.
And for there, you see am to to to guide wey dey there every payment method
Make you con send the displayed amount of the tokens "XAP" to the generated address wey you see there.
Submit your ERC20 compatible wallet wey you fit take collect the tokens!
Round B, go end on April11, and presently offers investors an exclusive 10% bonus!