Hello my 9ja people!
How una dey?
I hear say una no dey take last?
I hear say Steemit get plenty 9ja steemians?
I hear say una no ft leave Steemit go NNU and wakanda?
Isorite!
But me I wn tell you say hunger dey o.
Rewards for hear no wn dey make sense again o.
Na why I wn speak language we their system ft no understand.
But make I carry that one keep for one corner because me I wn make am tonight via "Who sabi pass".
Make we check that image wey I put, who you sabi for that image.
U ft list all of dem shaa. After all na who sabi pass.
Biko make una help me share, upvote and comment for this post make I follow chop.
Una do well.