My country people una don try any small thing una go turn am go una own way, today I say make i do small research about this matter for our country and na wetin i discover be this, na one old movie wey dem act like that con surface again when one guy share the clip na him our people come the like am again haha
You fit watch the video when you click this small green thing😇
gltrends
Ma so this one take start o, but me I no like am sha, as I come the see am too much na him I say make i do small research know wetin the happen.
Image sourcegltrends