As E dey hot naim we go talk am. con talk say make we talk as steemit don change our life's.
My broda were I wan for start, na song I go take talk 'I suffry tye my wrapper as I start to sing "COME & SEE OOOOOOoOO"
Chai I no know were I wan start other than say God use all the better pipu when sit down for this ogbonge platform take bless me for my season of trial. God no allow my enemies laugh over my head. He con use and
take wipe sorrow commit for face. We no go commot here if we start this talk,so I con look am say make I share with una the 7 kain pipu when dey this platform wey God don use change my story.I love all of una.
Make una watch the video and your life no go be the same.
No watch the video alone abeg EPP ME resteem am,the oda pipu when God wan use EPP me dey your followers.Follow the voice of GOD and epp my ministry move to the permanent site.
If you fit upvote e just be like say na jollof rice I dey chop for party. As you upvote na so My God go dey lift you higher and higher.
Una do well o, I don waka I put rice for fire.
If you want make we work together abeg send email to tope.fifebanks@gmail.com
▶️ DTube
▶️ IPFS