Thanks ,the ogboge naija pikin......... I salute you oo
Here is my entry to the tori wey dey for discussion today
Since i joince steemit i just they observe somethings oo, and Wetin I dey observe be say
For steemit,we suppose to get delete button instead of block button, why I talk am be say, if e bi say delete button dey, u feel delete, anything wey u no need again or any friend wey they trouble u....
The second thing I want put mouth for be say this issue of bandwidth Don tired me ooo, before person do small thing like this, the red stuff go just come out and be telling you to wait small before you can do anything again, if Dia is any solution to it, I for happy ooo
Na here i go stop,
God bless naija for us and thanks for the opportunity