[na me camera dis picture with my fone]
All wetin we dey do, we dey do am with joy.
No matter any condition wey we dey, we dey sustain am.
We no too dey depend.
Na From pikin our creative dey start, we dey build toy without support.
We dey learn thinx the hard way, and we still no dey cary last.
Upvote am if i no lie
Resteem am if you b africa
dey follow me if you like me