Abeg no make me cough wtfAnd you no Dey play at all ahhhSheybi i tell unaMake I no talk, e comot us for uclWetin Trossard use all the help do?Mbappe highest rated after e miss good pass from
GriezmannBe like i go finally update this nightTrossard no create one of that 3Wait them give Foden 7.3?
Bastards wey no dey watch ballSo this one is true then😹😹If that one can be trueHow saka take be orange? From wetin we watchFoden wey disappearPerson weh gbaTo complete pass na wahalaFoden wey misplace passes.
Kane wey no see ball play get rating pass SakaHow he get 90% pass accuracy seffFoden smell pass my mess