Nigerian pidgin translation...
I dey welcome una come steemjet oo,This na ur ogbonge captain Kristenantai dey yan,make una ready una seat belt cus we dey commot for ya, STEEMJET- our Tori dey eagle wing as e dey fly e dey talk better thing wey concern steem ...
RE: STEEMJET Captain Contest