NAIJA SELF .
Person nor go hear word againππ
Every time fuck haters, bia bia bia,
Who hate you sef?
You get pikin for 2face??
No
Your father get level for 9ja??
No
Do you have the latest car??
No
You get iPhone wey dey never produce ??
No
Do you have 30billion for your acct??
No
Have you travel 5 to 6 country??
No
So wetin come dey sup my dear??ππ
Please just post your picture and stop writing FUCK HATERS or HATERS KEEP HATING....
.
My dear nobody hates you.
You are just a normal person with a phone just like everyone, so sit down and be humble. πππππ
Abi you too nor be person haters.
Lol just for fun