E weak me as I read for [here](http://www.informationng.com/2018/06/dbanj-loses-son-daniel-cause-of-death.html) say D'banj pikin wey be one year old, die for inside swimming pool for their house wey dey Lagos. Omo, this wan na long thing o