I supoz Don tell una about this cake ooo. Na my sister wife naim connect am for me.
Baby Michelle Enyo clocks one.
Na so I rush enta market on two Friday wey pass so, buy things, do the cake and deliver am on Saturday (14th July) for morning.
As I just dey come house naim one woman come book her own wey I deliver on Sunday (15th July)