Login
Discover
Waves
Decks
Plus
Login
Signup
Topics
New
Trending
Hot
New
New
Trending
Hot
New
Payouts
Muted
Promoted
Global
Top communities
Create decentralized community
latest #nigerianpidginchallenge created topics on internet
mamaa
npc
2018-01-31 16:02
THE CREED OF LIFE - Naija Pidgin Challenge #3
Thank madam @ogoowinner for this oppurtunity we you don give me to personalize better and positive thing for myself na my ogbonke translation be this I believe sey everybody don reach to hear and love
$ 2.163
6
noraa
npc
2018-01-28 20:21
THE CREED OF LIFE - Naija Pidgin Challenge #3
Image is Mr Ibu I believe sey everybody don reach to hear, like and love themselves I believe say every one dey equal, nobody better pass another person I believe sey this world big reach to contain everybody
$ 1.333
4
pope1995
npc
2018-01-28 19:52
THE CREED OF LIFE - Naija Pidgin Challenge #3
Image is Goodluck Jonathan My steemit pipu, I dey troway salute o, Una wehdone. Na @pope1995 dey folo una yarn so. Our madam @ogoowinners na beta hail I dey hail you unto sey you sidon reason this matter
$ 3.528
17
4