I just tire for the yeye wey dey happen these days oooo. Na for my korokoro eyes dem thief person phone and money on friday. Secondary school children wey kari knife for pocket.

RE: NEW METHOD WEY ROBBERS TAKE DEY THIEF