of course pidgin dey very nice for bants and media like film & music dem, but e get plenty high level tinz wey dey hard to express for pidgin. but I believe sey we suppose get enough websites wey na only pidgin dem dey write just like how wazobia fm be.
RE: How Jungle Go Take Mature?