Login
Discover
Waves
Decks
Plus
Login
Signup
pidgin-english
@ionlyspeakpidgin
47
I go dey write beta-beta thins with pidgin english and dey talk for any post wey dey nigeria and africa tag.if you go like me, follo-follo me make we dey rapon
Followers
113
Following
10
Resource Credits
Available
Used
Location
i dey nigeria
Created
October 4, 2017
RSS Feed
Subscribe
Comments
Blog
Posts
Comments
Communities
Wallet
ionlyspeakpidgin
top
2017-12-29 20:32
RE: [The Alternative STEEM TOPs, 19.12.2017 GMT] Top Of The Pop [Newbies]
@t3ran13 i thank you wella for the sbd wey you send give me. But i never still understand why you send am give me.
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
sevendaybnwchallenge
2017-12-20 17:58
RE: The Seven Day B&W Challenge: Day #2
bro @churchboy abeg i don go check but i no understand am wella, you fit brake am down for me for pidgin abeg?
$ 0.041
1
1
ionlyspeakpidgin
sevendaybnwchallenge
2017-12-20 17:52
RE: The Seven Day B&W Challenge: Day #2
E make sense bro. make me self go check
$ 0.050
2
2
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
2017-12-20 16:48
RE: Wetin i dey miss? 1Steem now na $3.24 and 1sbd na 13.48. This Holiday go sweet.
No be lie. Steemit go pay my christmass gift. I trust am
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
2017-12-20 16:44
RE: Happy christmass in advance, As He remain 5 days From Today.
abi? happy christmass in advance my peson..
$ 0.000
0
ionlyspeakpidgin
motivation
2017-12-19 18:03
RE: Save, Invest before you Spend
Thank you Jareeey,BTC SBD and STEEM, na another betta example wey i fit take qualify wetin you post, early dis year i been get plenty BTC but i rush sell am out, because i no get mind to invest, now 1
$ 0.031
2
1
ionlyspeakpidgin
speakyourmind
2017-12-19 09:55
RE: MORNING QUOTE 8
thank you big bross
$ 0.000
0
ionlyspeakpidgin
sbd
2017-12-19 09:33
RE: Steem Dollar price 19/12/2017 #21 - SBD Rain
oboy, i just come back online like day before yesterday, come see say sbd and steem na better money now oo, the thing increase like bomb. Oboy b4 dis year go end i tells you the scores go favour us wella
$ 0.000
2
1
ionlyspeakpidgin
speakyourmind
2017-12-18 07:12
RE: MORNING QUOTE 8
no be lie you talk. Your head correct
$ 0.089
2
2
ionlyspeakpidgin
birthday
2017-12-18 07:10
RE: Happy married life to my sister,And happy birthday to me
see as una dey shine. I dey wish una all the betta-betta things wey go follow am
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
utopian-io
2017-12-18 07:05
RE: Bug hunting : my blog is showing Account Unknown (See Video)
yes boss, no be lie you talk ooo. Me self don experience am before, and my mind fly no be small. But no yawa sha i believe say dem go arrange dat side wella.
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
nigeria
2017-11-14 19:55
RE: TEAM NIGERIA DESTROYS TEAM ARGENTINA today
my game enter
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
life
2017-11-14 19:34
RE: Choosing Your Inner Circle: Three Levels Of Friendship
no be lie, if your dream eazy for you to get, wey peson no support you. D dream no big be dat
$ 0.170
1
3
ionlyspeakpidgin
steem
2017-11-14 19:19
RE: IS THIS THE REMEDY FOR STEEM PRICE ROLLERCOSTER-RIDE?
you say 400bitcoin? see money. wetin happen?
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
nigeria
2017-11-14 19:16
RE: Life Is Not A Competition But A Complementation - Inspired by Real Life Happenings
You correct, life na Je-je
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
science
2017-11-14 19:13
RE: Plastic Surgery: What You Need to Know [Explained with Open Rhinoplasty]
oboy u dey vex oooo. send am some sbd na mke e fit use am do de surgery.
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
introduceyourself
2017-11-14 19:11
RE: Introduceyourself: Great Steemians!
@ionlyspeakpidgin join welcome you, steemit na where you go dey make betta friend dem make betta connection, post something wey na you be peson wey write am, come still use make money. Welcome as time
$ 0.000
1
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
2017-11-14 18:59
RE: REMEMBARANCE: Some Kind play wey We play As pikin wey dem born for Nigeria
hahahaha. you self understand. u follow game
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
steemit
2017-11-06 12:25
RE: TOP 10 CITIES STEEM(IT) NEEDS TO EMPOWER IN NIGERIA- AND YOU ARE LAIBLE TO MAKE IT VERY FAST IN THIS PLACES
I rep Enugu. Na dia i dey, na dia i from
$ 0.000
0
1
ionlyspeakpidgin
pidgin-english
2017-11-06 12:16
RE: Meme: Talk wetin fit make man do face like dis
I dne enter boss, but i never understand dat discord wella.
$ 0.000
0